Kissboy World Champion Lyrics
Ghflmez » Music & Entertainment News » Kissboy – World Champion (Lyrics)

Kissboy – World Champion (Lyrics)

INTRO

Kissboy omo alalubarika
Omo idunu
ESE Orin to se yi
Ose fi Lola
Adura ati iya ati baba yio gba levo Lori
O Jere arare
Gbogbo bo ba se ko yio ma dun mo arayi ninu n
Konkon oni ko ohnu re omo araye oni ko ohun re

VERSE 1

Wetin go b must to b
Destiny can b delayed
But can never b denied
But I pray make my own my own no tay again
In the name of God I take over them pata pata
Blood of God I use to confuse my haters haters
Holy spirit oo
Hear my cry ad send an helper to mi oo
Send an helper to mi o eee aya
Cus I don too try

Said I no won d kind of fame wey I go get today
Tomorrow I fade away eeeehee
Olohun maje (3×)

Said I no won d kind of money wey I go get today tomorrow I beg from another man olohun maje(3×)

CHORUS

If u dey play football oo
Work make you be like messi and ronaldo

Abi na music you dey sing
Work very hard make u b like starboy and davido

Abi na business line you dey tomorrow get belle you fit to b like dangote adenuga or Mr kolade
……….
I must to make mama proud
And make the world realise
That am the world champion
I no go stop oo

I keep on pushing to the top
I no go ever ever stop
I b the world champion
I no go stop oo

VERSE 2

As I dey hustle for ghetto today
Dem think say tomorrow go b same

As I dey step up my game today
Dem think na play mi I come to play

I travel go kano
Hustle for Kaduna
Travel go jtown
Perform with dem big stars O ee
But he e no still pay for me o

I send dem letters oo
Explain all of my pains
I enter oshodi o
Enter alaba ee
but e no still pay

Said I no won d kind of money wey I go get today tomorrow I beg from another man
olohun maje x3

CHORUS

If u dey play football oo
Work make you be like messi and ronaldo

Abi na music you dey sing
Work very hard make u b like starboy and davido

Abi na business line you dey tomorrow get belle you fit to b like dangote adenuga or Mr kolade
……….
I must to make mama proud
And make the world realise
That am the world champion
I no go stop oo

I keep on pushing to the top
I no go ever ever stop
I be d world champion
I no go stop oo

OUTRO

Darey Elisha na world champion
Ahn olohun world champion
Steven balla u b world champion
Ahn olohun world champion
Yemi castano na world champion
Mr gaze u be world champion
DJ femfad u be world champion
Boda yinka u be world champion

Victor odion na world champion
Ahn olohun world champion
Murphius rythms u be world champion
Ahn olohun world champion

Don oliver u be world champion
Philip omachi na world champion
Richard garu u be world champion
Rymboxx u be world champion

Hon miki na world champion
Ahn olohun world champion

Hon ekene na world champion
Ahn olohun world champion

Oneman u be world champion
Kea adams u be world champion
Emmdizle u be world champion
Little p u be world champion

Microphone Doctor na world champion
Djakes tudu na world champion
DJ Abdul u be world champion
April arike na world champion
DJ Moore u be world champion
Chisom chemicals na world champion ooo ye ye…

DOWNLOAD THE TRACK HERE NOW
https://www.ghflamez.com/kissboy-world-champion/

Similar Posts